Allways Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
All of us with our dark side
So don't take all these people kindness for weakness
Who are you by the way
Are you GOD
Olohunsanu aye mi
God have mercy upon me
Datiemo
Mo eran e lawo
As I Dey chase wealth make I no loose my peace
You fit gbegesi try them no mind them
But at owners risk
The hustle continue
For any kind of gadget
Visit allways gadgets
Mowo e dani
Original loma ra nbe
Ya Allah Abeg grant me peace wey go keep shut my worries
Trust in the lord with all your heart
And do not rely on your own understanding
Yung effissy family gather here
Think about him in all your way and he will guide you on the right path
Them sey money dey change people
When am broke I no see any of them
Allways gadget is the best for you
God will protect us all amen
Kolohun sama sowa
As I follow yung effissy I like am
Angel lomoyen malaika
After him don sleep go
Wey him don close his eyes
Wetin xup after na only God know
Two chapter Two pages
Water and fire them con Dey drag am
Reality con Dey discipline am
He don realize sey him no get choice than to dey drag am
Na try all of us dey try
Use your seatbelt
Yung effissy will Drive you crazy
Na Allways gadget carry me come here
Visit them you go like am