Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

See with my 5k I go chop life and Me I no care what many people say

I no care, and I no mind, I just wan enjoy, make I dey celebrate

Call me Baba Fajii, Till I clock 90 I go dey ball every day by day

Emi Oraye Dulling, Awon Omoge Balling

Make we dey, Make we dey Jubadi eh


Ararara Orere

Esha lowo oti omo ko rale

(Omo ko rale)

Turn it up make we party

Even for the area dem sabi

(Area dem sabi)

Rora ma gbese orente

This shawty dey whine am for me

(whine am for me)

I no get plenty money

But life sweet when you get this money (when you get this money)


So majo mayo

Mayan fanda

I getty Big God Oh Eh

Awon Ota fe rimi yo

But Oluwa pass dem so no way

Good Vibe make we sing along

Tomorrow is surely a better day

Awon Ota fe rimi yo

But Oluwa pass dem so no way


How many people wey don suffer

Any chance wey me I see me I go use am

Two bottles of Moet, Emi club buster (buster)

I get only one life and I go chop am

Kilagbe Kilaju

Elo lefena, Wey you con dey fumble

Alaye you better humble

For this party, dem go use money shenk you


Orere

Esha lowo oti omo ko rale

(Omo ko rale)

Turn it up make we party

Even for the area dem sabi

(Area dem sabi)

Rora ma gbese orente

This shawty dey whine am for me

(whine am for me)

I no get plenty money

But life sweet when you get this money


So majo mayo

Mayan fanda

I getty Big God Oh Eh

Awon Ota fe rimi yo

But Oluwa pass dem so no way

Good Vibe make we sing along

Tomorrow is surely a better day

Awon Ota fe rimi yo

But Oluwa pass dem so no way

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status