On God Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ajala Travel, And he no dey pick call
Too busy for all these their cheap talks
Steady fighting for financial Freedom
At the same time, I Dey believe in God
Ahh Jah be my witness
Hit the gym for my fitness
I no fit show any sign of weakness
Things happen for a reason, No regrets
I live my life on God
Oun tojuri Enu ole so
Man up and carry my cross
Wetin dem feel, I don't give a fuck
I live my life on God
Oun tojuri Enu ole so
Man up and carry my cross
Wetin dem feel, I don't give a fuck
Everyday I've been seeking
Seeking for my chedah
And I keep believing
Tomorrow go surely better
Everyday I've been seeking
Seeking for my chedah
And I keep believing
Tomorrow go surely better
Lately shit been driving me crazy
Too bad I wasn't even ready
Family and Friends Keep hoping on me
I no fo, I keep my eyes stuck on G
Ahh Jah be my witness
Hit the gym for my fitness
I no fit show any sign of weakness
Things happen for a reason, No regrets
I live my life on God
Oun tojuri Enu ole so
Man up and carry my cross
Wetin dem feel, I don't give a fuck
I live my life on God
Oun tojuri Enu ole so
Man up and carry my cross
Wetin dem feel, I don't give a fuck
Everyday I've been seeking
Seeking for my chedah
And I keep believing
Tomorrow go surely better
Everyday I've been seeking
Seeking for my chedah
And I keep believing
Tomorrow go surely better
(Ahhhhhhh)