7Days Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Dem say seven days makes a week
But a day without the money makes a man weak
If e no work again, face your (Plan B)
Angeli ton pin're, malo gbe ire mi fun elomi
I'm so obsessed with my little wins
I'm allergic to egungun not Halloween
God's blessings no de hard to see
Me no dey sleep like kerosene
Holy father holy father
Is only you I call on
Please don't fail me, ojo n lor
I know I stubborn
Any Gbedu wey me drop
K'awon aye gbo
Holy father holy father
Is only you I call on
Please don't fail me, ojo n lor
I know I stubborn
Any Gbedu wey me drop
K'awon aye gbo (Amen)
For like 7days (eh ehh)
Ojo meje
My eyes don see shege
Mo tan abela mogbe ipese
I prayed and I fast like seven, seven
Seven 7days ojo meje
My eyes don see shege
Mo tan abela mogbe ipese
You can't be unlucky for 365 days
But if it happens to me, Kinni ma she
Gods plan is d only right way, I'm on a fast lane
Ohun tin ba tin she ko ma ju she
Make I no live life like my forefathers
Pull up in tha porch mio fe ma bawon gbokada
For generations to come, na why me I work harder
Pounds and dollar crypto I want am
No be my barrier
For like 7days (eh ehh)
Ojo meje
My eyes don see shege
Mo tan abela mogbe ipese
I prayed and I fast like seven, seven Seven 7days ojo meje
My eyes don see shege
Mo tan abela mogbe ipese
I know I'm nice but mo giran
I'm watching my back, still observing wetin de front
Some people dey for ghetto wey never chop
But 'em dey get joy
When dey roll up another one
Which kind life we dey
Some are looking for their daily bread
While some de chop and threw away
Jah jah come through before it's late
For like 7days (eh ehh)
Ojo meje
My eyes don see shege
Mo tan abela mogbe ipese
I prayed and I fast like seven, seven Seven 7days ojo meje
My eyes don see shege
Mo tan abela mogbe ipese
I know I'm nice but mo giran
I'm watching my back, still observing wetin de front
Some people dey for ghetto wey never chop
But em dey get joy