Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Mansa jabulani

O lolololololo

Int bahdman killa (yah yah)

Sey dem call me Milanto gangan (Nvb)


I cannot let this moment to pass me by ehn

Mhen I'll live and flex and do the best I can

Gal Imma ride with you till the end of time ehn

The rain is over we waiting for the sun to shine


Dey okay oh

I go dey okay o

You go de okay

Walahi i go dey okay

Talahi we go de okay oh

Chineke I wan dey okay

Walahi we go dey okay


Dey okay (do like I do)

Dey okay (what you gonna do)

Dey okay (bi sulesu)

Dey okay (s'ole jo bi sulesu)

Dey okay (what you gonna do)

Dey okay (jo bi sulesu)

Dey okay (do like I do)



Me wants to dey where the money dey

Na why I keep praying for better days

K'oriburu mashe bami se

Ere ki lon laja kan fe b'ekun she

Eh ode lon like

Amapiano issa big vibe (big big vibe)

Don't take it personal

Big up to my gees for life

Say we here for life

Pay me my money (hmm)

Life itself is funny

So no time for story stf I'm not ur daddy

Oga pay me my money (oga pay me my moni)

Life itself is funny, been a long time I'm coming

Stfu I'm not ur papi


I cannot let this moment to pass me by ehn

Mhen I'll live and flex and do the best I can

Gal Imma ride with you till the end of time

The rain is over we waiting for the sun to shine


Dey okay oh

I go dey okay o

You go de okay

Walahi i go dey okay

Talahi we go de okay

I go dey okay, we go de okay(eh eh)


I came from the trenches

Papa no rich mama rich

But I keep on pushing

Just to get rich just to make it o

Baba show me messi

Cause motin shey barca barca

I know it's plenty, bless me in abundance yh

I'm a breed from the ghetto

I no get any choice o

Than to face my fears o

And make money just to clean mama tears

And play the game fair o

It's been a long time coming like Messi and Barcelona

You don't need to cap you ain't a snitch brother

Just try to get the muller

Kori ba e shey ko gba wire


Dey okay oh

I go dey okay o

You go de okay

Walahi i go dey okay

Talahi we go de okay oh

Chineke I wan dey okay

Walahi we go dey okay

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status