![Dealer ft. AFROdgenius](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/18/a9c97cf1bc0d4c5a9bce38390a0991dcH3000W3000_464_464.jpg)
Dealer ft. AFROdgenius Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
If I never burn my trees no fit think straight oh
To be a man no be mistake oh
I just dey try make I no fail oh
Cos mama dey for your house she dey steady pray oh!
Me I getty family,say getty family
Make the money first before you go call am vanity
Send the Kele packing cos she's messing with my sanity
I pray for the best for the bad days I'm ready
But make I no go die before my time
What if I no make am even after I try
Cos street difficult I say street no be chise
So many things wey sup for my mind
Call my Dealer
Weytin my eye don see for this hustle I no believe am
As I dey do my part I dey pray to God say I don dey feel am
The bobo don sapa now the bobo don matter na only God deliver
(Na only God deliver me ohhh)
Oh my leader
I dey give them vibe say my flow to fast
So I don dey steeze am
Call my ni dem won play the boy
But the boy to smart
Dem no fit deceive am
(Cause na Portharcourt jigga be that)
I don tey
Follow my ni if I no fail you
Shey you know the only way mama said
The blessing go dey follow my way
Me I no fit check am
Believe am
The matter wey dey sup my guy
Even if you no get now
Believe am one day
Cause you don survive
But make I no go die before my time
What if I no make am even after I try
Cos street difficult I say street no be chise
So many things wey sup for my mind
Call my Dealer
Weytin my eye don see for this hustle I no believe am
As I dey do my part I dey pray to God say I don dey feel am
The bobo don sapa now the bobo don matter na only God deliver
(Na only God deliver me ohhh)
Tough skin still I try to survive!
Seen many things but I'm still rating top five!
Brotherman no broke cos the banny go deny!
Six feet gone but I still call on my Dad!
Emeka leave home Emeka travel
Make e no go broke Emeka struggle
So many things Emeka tackle
And family dey Emeka no fit dull
So Everytime I burn my spliff, Roll my sleeve
Twenty four seven I dey hustle for the slip
If I later broke weytin go do my steeze
What if I die what if I pyan
What if I no make am even after I try
Cos street difficult I say street no be chise
So many things wey sup for my mind!
If my dealer no dey na gobe
If my dealer no dey
Say nobody love you if you no get the kpa!
So many things dem go talk for your back!
Me I no fit Chochocho I steady on my grind!
Brother steady on your grind till you make the fucking bag!