![Mandela](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/04/0420793f837f4f17bd294c8da46fbf1f_464_464.jpg)
Mandela Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Been on the road since I was born
I'm a Badboy yes I concur
Make mama smile na the focus
High spirit make I no go Jogor
Wise up life be like Lagos
Where pesin wey no wise no fit take off
So I link up with my laptop
Make I no go broke gats keep finding my way up
Better days ahead I dey pray for
Hafa Dangote I go still break your record oh
So I link up with my laptop
Make I no go broke gats keep fighting my way up
Better days ahead I dey pray for
Mr. Dangote I go soon break your record oh
So many things on my mind
If hustle na pepper steady grind
Shey you know say actor no dey die
So call me Mandela for the grind
So many things on my mind
If hustle na pepper steady grind
Shey you know say actor no dey die
So call me Mandela for this grind
So my brother pour me water pour me water
Anytime I sleep I say pour me water
Snooze on the bag then pour me water ahhahh
Say my brother pour me water pour me water
Make I no go lose Biko pour me water
Snooze on the bag then pour me water ahh ahh
If they love you now they fit hate you back oh
Any pretty girl fit to break your heart oh
Say nobody holy and you no be pastor
Bother Get the money first let them do the math oh
So many things on my mind
If hustle na pepper steady grind
Shey you know say actor no dey die
So call me Mandela for the grind
So many things on my mind
If hustle na pepper steady grind
Shey you know say actor no dey die
So call me Mandela for this grind
So my brother pour me water pour me water
Anytime I sleep I say pour me water
Snooze on the bag then pour me water ahhahh
Say my brother pour me water, pour me water
Make I no go lose Biko pour me water
Snooze on the bag then pour me water ahhh ahhh