Issokay Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ladies and gentlemen
I welcome you to this beautiful gathering you know
Eeeeeeeh it's ok!
Everything is okay!
Eeeeeeeh it's ok!
I'm getting the money it's ok!
(Ee r'ishe oluwa)
Eeeeeeeh it's ok!
Everything is okay!
Eeeeeeeh it's ok!
( Ee r'ishe olorun)
I'm getting the money it's ok!
Back inna the days when I dey battle with sapa o
All dem boys for my hood dem dey use me do yanga o
Any gbedu wey I drop you know that is a banger o
Coz right now, emi l'awon omoge n du bai bii ti Qatar o
Dem go jam my gbedu for your hood for your yard o
No be say na me sabi pass na baba God dey my side o
Bi ko ba si t'oluwa dem wan make me loose guard o
But e r'ishe olorun o gb'ogo f'ole
He come make me dey shine o
Eeeeeeeh it's ok!
Everything is okay!
( Ee r'ishe olorun)
Eeeeeeeh it's ok!
I'm getting the money it's ok!
( Eru l'asan wa d'oba)
Eeeeeeeh it's ok!
Everything is okay!
( Ee r'ishe eledumare)
Eeeeeeeh it's ok!
I'm getting the money it's ok!
Many hurdles for the journey
Many yawa sef ko funny
Many prayers mama calling
Now I got many many testimony
Enemies to bii forty
But on my ten toes mo duro mo fo ti
K'owo wole kin maa make money
Lamborghini, Maybach when I face mommy
Dem go jam my gbedu for your hood for your yard o
No be say na me sabi pass na baba God dey my side o
Bi ko ba si t'oluwa dem wan make me loose guard o
But e r'ishe olorun o gb'ogo f'ole
He come make me dey shine o
Eeeeeeeh it's ok!
Everything is okay!
( Ee r'ishe olorun)
Eeeeeeeh it's ok!
I'm getting the money it's ok!
( Eru l'asan wa d'oba)
Eeeeeeeh it's ok!
Everything is okay!
( Ee wa r'ishe eledua)
Eeeeeeeh it's ok!
I'm getting the money it's ok!
Eeeeeeeh it's ok!
(oh oh oh)
Everything is okay!
( Ee wa r'ishe baba loke)
Eeeeeeeh it's ok!
I'm getting the money it's ok!
Ladies and gentlemen
I welcome you to this beautiful gathering you know
( Egungun l'ori mic)