Peace of mind Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Eulogy
Life is a lesson
Through the joy and the suffering
I still dey count my blessings
They say life is a lesson
Through the pain and the struggling
Me I still dey count my blessings
For all my highs and my lows
Ups and downs that I go oh no
One thing that I know is that am a big star and imma glow
For the world to see
And all the seeds that I sow
I no go break even if my enemies dey throw me stone o
There's only one thing I know oh no
Peace of mind is the only road I'll go
There's an harvest for every seeds you sow
Pray that imma shine for the world to see
No man can change my destiny
Peace of mind is the only road I'll go oh no
Eulogy
See I put my blood and my sweat
Even when wetin I give e be more than I get
Enter Lasgidi two trousers one shirt
KD entertainment that is more than a friend you know
No be say I sabi pass anu mo ri gba
Mo fun won l'alele somebody pelu Alubarika
Dreams and Future iyen gan tun fe ya speaker
Shake body gbedu dey for ground melo la fe ka
All my people for badagry dem dey show me love ooo
Dem dey show me love oo
Dem dey show me love oooo
All my people for AK dem dey show me love ooo
Dem dey show me love ooo
Dem dey show me love ooo
Peace of mind is the only road I'll go
There's an harvest for every seeds you sow
Pray that imma shine for the world to see
No man can change my destiny
Peace of mind is the only road I'll go oh no
Eulogy