One Billion Dollar Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Anybody tell you life is easy you should punch their face
Find it hard to believe if you tell me poverty na phase oh
Always with my homies night and morning grinding to upgrade
No time for my babe a lot of times I forget her name oh
I dey find gold passi gold digger
I'm on 220 on speedometer
Dem never born person wey fit hold me down
Dey nuffi
Dey nuffi
Dey nuffi
Negative energy man I no need am
Music gimme life I no fit leave am
Many expectation from the friend and fam
But I know say
If a problem dey
I know solution dey
I dey go find am
One billion dollar
It's not a piece of cake
I still wan chop am
Alaye mi share update
Ma body mainly full of grace
My waso drop am
One billion dollar
One billion dollar
See I dey find bread, eye red
Know a nigga can't beg
Oh lord of mercy
My sweat don dey full keg
Standing pon me two feet, other nigas one leg
Bigger than your dada Mokin shomo tema wo nle
High pressure, funwon high tension
Came and conquer already 'fore I saw
Kinmotun fe so emi professor
I'll take on anybody for this profession cuz I
I dey find gold passi gold digger
I'm on 220 on speedometer
Dem never born person wey fit hold me down
Dey nuffi
Dey nuffi
Dey nuffi
Negative energy man I no need am
Music gimme life I no fit leave am
Many expectation from the friend and fam
But I know say
If a problem dey
I know solution dey
I dey go find am
One billion dollar
It's not a piece of cake
I still wan chop am
Alaye mi share update
Ma body mainly full of grace
My waso drop am
One billion dollar
One billion dollar
If a problem dey
I know solution dey
I dey go find am
One billion dollar
It's not a piece of cake
I still wan chop am
Alaye mi share update
Ma body mainly full of grace
My waso drop am
One billion dollar
One billion dollar
One billion dollar
One billion dollar