ꜱᴛʀᴜɢɢʟᴇ ᴍᴀᴅᴇ ᴍᴀɴ Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Oh Lord
Pk Moti dede o
Immaculate wena calculate o
So many things man face
Struggle fit make man doubt olorun
Struggle fit make man doubt olorun
I'm tryna find my place
Orisha bole gbemi Ma ya sonu
Olorun
I been having bad days
I been having bad days
Thinking bout bukata timoti kosorun
Olorun
Wetin fit make man hide face
Hide your face
Na person wey get Fit suppose Dey fonu
Olorun
Pain pain jekoripe pe
Omo toba shisshe loma jere
Everyday chasing payday
Without any promise pama dele
Shama bori dele
And you no fit slow down for this relay
But me I no go seke
Till I'm sitting pretty on the throne
Struggle made man
Running from man made struggle
No like one wahala
Not to talk of double
Struggle made man
Running from man made struggle
No like one wahala
Not to talk of double
Ha!!
Tryna get my head right
Moving forward headlights
In darkness you're lost
Everywhere advisers
Nobody be helper
So I carry my cross
Getting no paper
Na deal breaker
Everything go be like force
Why you go be hater
Brother struggle made man
Nobody gave this to us
So low
The odds are so low
For omo baba nobody
So cold
All we can do is hope
Pain pain jekoripe pe
Omo toba shisshe loma jere
Everyday chasing payday
Without any promise pama dele
Shama bori dele
And you no fit slow down for this relay
But me I no go seke
Till I'm sitting pretty on the throne
Pain pain jekoripe pe
Omo toba shisshe loma jere
Everyday chasing payday
Without any promise
Without any promise
Say Pk moti nlo lo
Wavy
Struggle made man