WHEN ft. TeeBarn Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Them say tough time no dey last but this one don dey go far
Ibi tatin bo lojin but where I dey go no far
I just Dey hope say I go blow make my song go far
If my mate they go London kemi naa ja wo Dover
I know say I be sinner so I dey pray for forgiveness
But e don Dey take time, E don dey turn to sickness
Nah poverty make man wey dey waka say nah fitness
Make I dey chill in my Crib kin ma pull up ninu big benz
Came from the slum but dreams do turn reality
Ruling every beat something Like A principality
Won lemi won le bamiti
Won jami won le jamiti
Ibi tan tin pinre baba dakun maje won wamiti
Going mad on the beat I ain't talking about insanity
Mama sope Shaye jeje life is full of vanity
Vanity upon vanity
I ain't go no panicking
Omo ope tèke lò wo ki ire yen wole kabiti
God when this hustle don dey long o
I don't know what to do or where I wan go o
Make the world hear my song o
Make I shut down big big shows mhen E don go o
Kin ma kanju, wonipe kin ma kanju
Ibi tegbe tin Nawo kemi mase noju nbe o
Padi hustle seh o
Keep pressing your phone wari kolu nbe o
Keep pressing your phone your phone wari kolu to ma shey
No matter where you from o ma debi to made
Won fe mo how far won fe mobi mo bade
Omo erumi doba mo gba ileke mo gbade (ahn)
Hustle Lori titi Shey bi kasha ba le jeun ni
Kiku ma pa mummy mi ki iya yen ba le jeun mi
Kiku ma pa daddy cause my papa dey try self
My papa nah bike man mummy nta ata ni Mile 12
So I've got to grind cause nobody Dey feel my pains
Working everyday, every night just to see the pay
Just to see the pay cause I've got to get the fame
Steady praying to my God and I know he no go shame
Shey you see me, my brother shey you feel me
When the money no dey show my brother shey you see me
Shey you know the feelings when the people no they feel me
So when be my time make depression no go kill me