HOPE ft. Temtizzy & TeeBarn Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
(You don't start things and not finish them)
(You don't quit)
(There is nothing that comes out of quitting)
(Besides knowing that you didn't finish)
(We finish everything)
(You start it)
(You finish it)
(If you gonna do it)
(Do it to try and be the best)
(Not be better than other people)
(Be the best for you)
Many doubt
Many no believe
Many come
Many people leave
Hope on my God, I do my thing
I'm going to a place I've never been
Dem go talk i know
Dem go talk i know
E go sup i know
One day e go sup i know
Going to a place I've never been
K'oluwa ma so mi lor
Journey of a thousand miles
Koluwa ma ba mi lor
Them tell me say nah long way
Mo ti ready lati lor
And eyin ten feel mi mo fe ke ma ba mi lor
Nigba ti mo bere mo mo wipe eh wa surprised
Awon kan ni normal thing
Awa kan ni ki lon kor baii
Awon kan so pe silverspoon shayo lo fi ko "Why"
Fun wa ni zero limit gbogbo wan tun ni mo try
So mo drop roll am
Ti mo feature Teebarn
Won gbo orin yen
Won ni mo ni vibes biti C blvck
Them tell me say I kill am
Say them don dey feel am
Oluwa loshe eniyan kor bro shey you see am
Iyonu oluwa ni mo je, but them no Dey believe me
Mi o rowo ra okor oni 4 tire still dey beef me
Grinding for the muller who say money no go fit me
Why is it an offense if I'm living large free me
Many doubt
Many no believe
Many come
Many people leave
Hope on my God, I do my thing
I'm going to a place I've never been
Dem go talk i know
Dem go talk i know
E go sup i know
One day e go sup i know
E fi ti kesari fun kesari ti ceasar le fun ceasar
Some say I dey talk too much dey call me a preacher
Se ru bawon ti bale Pepe aje dem go feel am
My flows inna cold tank in that case dem go chill am
Many people don say many people don talk
Many times we don rise many times we don fall
Many chance we dey fail
Many opportunities we don lost
But still on still we put all of our hope on that God
Ogo man jade pelu ogun lo fa ki omologo di o logun
Oluwa e be ni mobe ma jeki olosa mindi olokun
The story begins when everything was difficult
Many underrate and abuse cause there was no one to bring me up
So I stand on my ten-toes fun Awon to sope a ma gbera ti
Steady the grind when e set dem go be like we made magic
Oko Oro hard stone oun gan gan Lama so fun won
Shey be na only music we sabi Ehen na oun lama ko fun won
Many doubt
Many no believe
Many come
Many people leave
Hope on my God, I do my thing
I'm going to a place I've never been
Dem go talk i know
Dem go talk i know
E go sup i know
One day e go sup i know