- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
She be the judge I be the case
We cant do without each other we stick together
She be the hammer, the hammer
I be the nail oo
We cant do without each other we stay together
My girl to fresh shukor
She fit to make a pastor to turn up
That girl too bad shukor
She fit to make a prophet to mess up
I no dey see no other girl o wetin I want
My baby carry everything o na wetin I want
So many girls dem sexier but na you sexy pass
My baby carry everything o na wetin I dey find
She be the judge I be the case
We cant do without each other we stick together
She be the hammer, the hammer
I be the nail oo
We cant do without each other we stay together
My girl to fresh shukor
She fit make a greenbull to stand up
That girl too bad shukor
She fit to make your boyfriend mess up eh
Baby igbaluamu eh, igbaluamu eh
I love to love you baby
I no go tire pretty lady
Igbualu igbaluamu eh
My baby carry everything o wetin I dey find
Ehh oohhh
We cant do without each other we stick together
She be the hammer, the hammer
I be the nail oo
We cant do without each other we stay together
I no dey see no other girl o wetin I want
My baby carry everything o na wetin I want
So many girls dem sexier but na you sexy pass
My baby carry everything o na wetin I dey find
Ohhh ehhh uhhhhh