
COPURATE Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
COPURATE - Solidstar
...
Shaba Mhnnn P vibes don knack am again Baby what you doing catch all of mi body My honey and my chocolate o Body of a goddess Only one person carry My honey and my eminado I cannot go without you Abeg make you copurate I dey abeg I dey abeg I dey abeg beg beg Na beg I dey beg I cannot go without you Abeg make you copurate I dey abeg I dey abeg I dey abeg beg beg Na beg I dey beg ahyeah yeah yo yo yo yeah yeah girlie watin be the thing wey dey make your body shangele my girlfrien I need u be with me me