![More (Turn me on) ft. Zay](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/02/cbe337cb86f9421780db68ed3499355cH3000W3000_464_464.jpg)
More (Turn me on) ft. Zay Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Oooh yeaah
Say them never know wetin sup
Ooh girl I love the way your body turn turn me on
Ooh aah turn turn me on
The way your body moving
Girl you know I want you more
Oooh aaah you know I'm wanting more
They no fit criticize am (They no fit criticize am)
They no go fit deny am (mmhmmm)_
They no fit quench this fire
Cus when I pull up
I'm too hot and you know
I gat me
You gat you
What would be
Everything's cool
Right now I want cruise
Give me that liquor, kush and juice
I gat flows for the things wey I do
Anyhow it is I'm a great psycho
I gat me ooh you gat you
What e gon be, what e gon be
And she be whining too sweet
And she remind me 2 things
I no fit let this one slip
Cause everytime I do
I no deh fit sleep
She be wanting Another ( aah aaah )
me I'm tempted to touch her (aaah)
Her body is on fire
Cus everytime she whine
She dey high me pass ganjer
And she high me pass Igbo (Igbo)
And na only few fit know (You know ooh)
Say my salary and allowances
All of them don blow like kpo
Girl I love the way your body turn turn me on
Ooh aah turn turn me on
The way your body moving
Girl you know I want you more
Oooh aaah you know I'm wanting more
They no fit criticize am (They no fit criticize am)
They no go fit deny am (mmhmmm)_
They no fit quench this fire
Cus when I pull up
I'm too hot and you know