Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Omaji ooouh

Say u never know Wetin suuup

Way na way na

U never still know


Just in time

I've been living live without no dime

I no fit lie

Omo no be pride

If not money matter don't call my line

Cause I got no time

What have you got to offer now

Shebi u know sapa

I don too suffer

Say me I don't too suffer

What have you got to offer now

Shebi you know sapa

I don too suffer

Say me I don too suffer


I just won do my best best

I don't need no stress

Say me just won the Dey my Dey

I don't need no stress

I just won do my best best

I don't need no stress

And if u no Dey like my way

Make you find your own address

Dey your Dey

If no be update just Dey your Dey

Stay Farr away

Dey your Dey

If no be update just Dey your Dey

Stay Farr away

Stay Farr away


I wanna sing for the world

I wanna sing for the people

Make they the ask say who be this boi

Wey the bring this kind live and this new groove

Cause something the happen for this live all day

As e never hit you

You Dey feel say your grace be the best

And you no need no aid getting paid

Now life is a game that you know how to stake

Omo no be soo ooh

They is more and you know ooh

If you are making this dough ooh

Try to the show some love uolo

So take it slow uuh

The street no get good road uuh

Cause when you fall you go know ooh

This life we live is cold so cold

What have you got to offer now

Shebi u know sapa

I don too suffer

Say me I don't too suffer

What have you got to offer now

Shebi you know sapa

I don too suffer

Say me I don too suffer


I just won do my best best

I don't need no stress

Say me just won the Dey my Dey

I don't need no stress

I just won do my best best

I don't need no stress

And if u no Dey like my way

Make you find your own address

Dey your Dey

If no be update just Dey your Dey

Stay Farr away

Dey your Dey

If no be update just Dey your Dey

Stay Farr away

Stay Farr away


Omo no be soo oh

They is more and you know

If you are making this dough

Try to the show some love uolo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status