Grace Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Yeah
Wo wo wo wo
Sound it
Man I come from a city
Where we chop knuckle for breakfast oh yeah
Where we live next door beside the haters oh yeah
Ou yeah aye
Them try dem naffi break us oh yeah
And now we make headlines inna the papers oh
For the sake of your grace oh
Your grace oh your grace
Na him dey Light up this place oh
This place oh this place
Cause I for don craze oh
Don craze oh don craze
I got my eyes on the space oh
This space oh this space
Oh lord
I'm just living up my life
Not giving up my vibe
But they just wanna off my light oh yeah
But Oluwa get my side aye ide
Oshe
I no know wetin to say
If not for the grace of the Lord
In my life say
I no know where I for dey
Say I tried
So many times that I cried
When everybody left my side
And them no know how I survived it
If e no be for your grace oh
Your grace oh your grace
Na him dey Light up this place oh
This place oh this place
Cause I for don craze oh
Don craze oh don craze
I got my eyes on the space oh
This space oh this space
Oh lord
On top of the high mountain
Say where I dey na your grace and your handwriting
Say make you shine lighting
And help me loose all the things
Wey they don tighten
Se bi Oluwa noni
Ma ri ba ti se
Ma ri ba ti se oh
Se bi Oluwa no ni
Ma ro du mo du
Ma ro du mo du oh
Say I no fit to underrate your grace oh
Na only you fit to judge my case oh
Say I tried
So many times that I cried
When everybody left my side
And them no know how I survived it
If e no be for your grace oh
Your grace oh your grace
Na him dey Light up this place oh
This place oh this place
Cause I for don craze oh
Don craze oh don craze
I got my eyes on the space oh
This space oh this space
Your grace oh your grace
Na him dey Light up this place oh
This place oh this place
Cause I for don craze oh
Don craze oh don craze
I got my eyes on the space oh
This space oh this space
Oh lord