Gio Do (Problem Child) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
One two
One two three four
Giodo giodo Igiorro giodo
Giodo giodo Igiorro giodo
Emwe ne erha khare
Igiorro giodo
Emwe ne iye khare
Igiorro giodo
O we ne ghe y'ugbo Igiorro giodo
Igiorro giodo Igiorro giodo
Igiorro giodo Igiorro giodo
Igiorro giodo
Sound it
So many things my gbedu don cause
Them say the pikin e too stubborn
How many times I go prove my point
I still de give dem so kileso
Me I no de like make the gyal dem dull
And I dey like make the boys dem ball
Some dem de pray make I rise and fall
But I de steadily jump on top
I no dey I no dey
I no ehn
Na we de disturb the community
And if you de find problem na we
If e no be us then it's incomplete
Gio do Gio do Gio do eh
Play the song your mind go dey
Spray money like Dangote
So make I tell them tell them watsup
Gio do Gio do Gio do
Gio do Gio do Gio do
Gio do Gio do Gio do
Gio do Gio do Gio do
Gio do mmm
Gio do ehnnn
This pikin no go there
Dey one place you no de hear
Discipline omo no go!
I no dey listen to them at all
I no dey sit down for their domot
Them be the general market o
Na me dey giddem pick two for whot
And if e kasala burst on God
Me I go tanana all my men
Be like them never know wetin de sup
Agbonlahor na wetin you talk
I'm still the baddest pon me yard o
Why they keep acting like they dunno
Back in Milan man be plateado
And suh me tell 'em say me bad o
Gio do Gio do Gio do eh
Play the song your mind go dey
Spray money like Dangote
So make I tell them tell them watsup
Gio do Gio do Gio do
Gio do Gio do Gio do
Gio do Gio do Gio do
Gio do Gio do Gio do
Agbon wu'emen imwan mwen
Do debamwen sin imwan
Gio do Gio do Gio do