Inside Life Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Person Dey work hard you call am grace
Shey you see say you don Dey craze
Take the risk make you stop the hate
For this life I Dey run my race
As for me I no Dey look uche face
Fine girls want to die for my case
Ah dem wan die for my case
Ah dem wan die for my case
Pocket empty I no carry wallet but I get BTC for my wallet (Trust )
You no wan give but you wan Dey collect
Small touch you don Dey call am molest
Wo Abeg rest I know your set no shades no offense
I no Dey fly fence to pay my rent
Saw myself in a private jet
I no relent i carry first I carry first when I collect evil wallet
I buy the Benz I come connect connect
Inside life inside life inside life inside life inside life inside life inside lifeinside life
Inside life inside life inside life inside life inside life inside life inside life inside life
Oya send me your aza
Make I wire your wire
Your body na fire omo see body like sharwama
Oya send me your aza
Make I wire your wire
Your body na fire omo see body like sharwama
Come outside make we meet for bus stop
You know when I start amma going non stop
Inside the club we Dey party non stop
Hennessy and Azul na him we Dey take pop
Wetin be time omo na Gshock
Share me the location make I turn up
First to collect no fit ever round up
Don't come around I don't need your fake love
Plenty para for body no go mess up
Inside life inside life inside life inside life inside life inside life inside life inside life
Inside life inside life inside life inside life inside life inside life inside life inside life