Te$ting Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Brother see this life Just Dey on your own oooo
Dey your lane no follow do friend zone ooo
If e red you self go know, when you reck no one go show if I tell you things wey sup for road
No testing no testing you wan chop life but you no pay price , you wan blessings but you no pay tithe, you wan see Christ but you no wan die, no stress me, no stress me, I no get time for bad energy I no get time for bad energy
And when I pull up with my guys na pim pim pim, love my girl love nwantin tin, buy her things I no Dey fear Billing and you know say me I Dey on high spirit, when I pull up with my hommies na pim pim pim, love my Shawty love nwantin tin, buy her things I no Dey fear billing, money long I Dey on high spirit
I Dey fear o I Dey fear, I Dey fear who no Dey fear God dem bad pass who Dey carry gun, when you see them make You take off ye take off, me I just want to have fun, when my money dem go hear word when the money show Dem go hear word
No testing, no testing you wan chop life but you no pay price, you wan blessings but you no pay tithe, you wan see Christ but you no wan die, no stress me, no stress me, I no get time for bad energy I no get time for bad energy
And when I pull up with my guys na pim pim pim, love my girl love nwantin tin, buy her things I no Dey fear Billing and you know say me I Dey on high spirit, When I pull up with my hommies na pim pim pim, love my Shawty love nwantin tin, buy her things I no Dey fear billing, money long I Dey on high spirit
I Dey sober, Drive Range Rover, babe come over, Bend it over, dash you vella, sweet girl vera, baddie ella, sexy Bella
Brother see this life Just Dey on your own oooo
Dey your lane no follow do friend zone ooo
If e red you self go know, when you reck no one go show, if I tell you things wey sup for road