Odo Yewu ft. Ryno Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I for like know you odo yewu
You dey make my body cool
Na en make I dey sing for you
Like ice prince on oleku
Omotena show your style
Fine gal like the monalisa
Me ano wetin you lack
Fine boy on a black on black
Say many many things we can do
Say every single day we feeling brand new
We steady loving in the sun in the moon
And anything wey you ask I go do
Oooouuu
Omaletsa come dance dance
Dance make you do yanga ga
Dance make you move like that that
Dance make you show them fa fire
Odo yewu
Odo yewu
Come give me my medicine
Odo yewu oooo
Odo yewu
Come give me my medicine
Make you dance skoloba
For your love I fit dance skoloba
Baby girl make we dance skoloba
Will you dance skoloba
Will you dance skoloba
Baby girl wil you dance skoloba
Baby girl come and dance skoloba
Will you dance skoloba
Yeba
Won ti fo ju di mi
Won ro boya moni blow
Life ti mo live
Mo live e pelu hope
Iya ti mo je
Mo je gan pelu scope
Scope
Mo ti lowo mo de ti dope
Mo ti lowo sin mo ti hit e
Back to back
White ti mo wo
Ki olorun maje ki di black
Round lon pe
Ki olorun maje ko de
Slack
Ni sin mo ti hit won pelu ride
Baby dakun jor
Bami jojo
Baby dakun
Ba mi fo fo
Baby dakun Jor Bami jo jo
Bami joooo
Baby dakun jor
Bami joooo
Baby jor Bami jooooo
Baby dakun ja jo fooo
Ja jo foooo
I for like know you odoyewu
You dey makey my body cool
Na en make I dey sing for you
Like ice prince on oleku
Omotena show your style
Fine gal like the monalisa
Me ano wetin you lack
Fine boy on a black on black
Say many many things we can do
Say every single day we feeling brand new
We steady loving in the sun in the moon
And Anything wey you ask I go do
Oooouuu
Omaletsa come dance dance
Dance make you do yanga ga
Dance make you move like that that
Dance make you show them fa fire
Odo yewu
Odo yewu
Come give me my medicine
Odo yewu oooo
Odo yewu
Come give me my medicine