Destiny Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Tetete mutete mute
Te mutete mu yo
Te mutete mute
Te mutete mu yo
Te te mutete mute
Te mutete mu yo
Me a thank God for my mama
Na she wey give me life
And a thank God for my papa
Na him whey teach me right
As a small boy at seven
Adon know my eight and nine
Adon know my destiny
Adon know say man go shine
After a finish school
When a look around I see my siblings too
Me a know say there's a lot to do
Me agast to hustle make a bring good news
Ah
Say mama dey pray for me
Anything I do ego sure for me
Ago 19 e no go hard for me
Wetin be my own ego come to me a
When ever I'm looking back
To the life I've lived
Say a dey thank God say
Man been strong
Shine my light
Face my front
Ain't nobody fit switch them off
Live my life
Filled with love
Ain't nothing can beati love
A been dey try every way
A been dey wait for the pay day
Lord God give me the grace
God show me the way
Say a remember the day
When we been no get food to chop
And not even data to sub
And does how they show you my nurse
No be small thing
Life give me lemons
Me a take e lemons do lemonade
Carry my cross say a no depend on
Give God thanks and the accolades
Next level
To the next level eh
Next level
To the next level
When ever I'm looking back
To the life I've lived
Say a dey thank God say
Man been strong
Shine my light
Face my front
Ain't nobody fit switch them off
Live my life
Filled with love
Ain't nothing can beati love