
Fine Wine Lyrics
- Genre:Alté
- Year of Release:2024
Lyrics
FINE WINE
…..
Tada d dadi dada
Yeah yeah yeah
Olaski in the building let’s go
C’mon
Sweet likey fine wine
Her body Hot likey rodo
Her eyes dey sparkle likey star shine
The way she dey move dey pami o
my eyes on the raba likey sharp pine
So me no getty time to dey cajole oo
Me just dey look you from a distance
look you from afarrr
Just Dey hope one day that you’ll be mine
Like as you Dey move,girl aswear you dey my mind
Just Dey looku looku the way you rediyen rediyen ehn
I grab your thigh
You grab my tie
Liking your vibe
Girl will you be my wife
1245
Me no fit lie
Cannot deny
You be my type
I like your whine
I wan cosign
I grab your thigh
You grab my tie
Liking your vibe
Girl will you be my wife
1245
Me no fit lie
Cannot deny
You be my type
I like your whine
I wan cosign
Cos I like the way uou bouncy your booty likey wetin I Dey like
From afar sight your back from the window o uh
I just dey loloquize
I cannot lie
Cannot deny
You are my type
Cos Everytime I wake up in morning, yea
I just look into the mirror, ror
You always come into my mindy, yea
You dey always burst-my brain ain
Everything wey you dey do me girl
e dey always burst my , mind
I cannot lie you make me colo
I think ….
I grab your thigh
You grab my tie
Liking your vibe
Girl will you be my wife
1245
Me no fit lie
Cannot deny
You be my type
I like your whine
I wan cosign
I grab your thigh
You grab my tie
Liking your vibe
Girl will you be my wife
1245
Me no fit lie
Cannot deny
You be my type
I like your whine
I wan cosign
Sweet likey fine wine
Her body Hot likey rodo
Her eyes dey sparkle likey star shine
The way she dey move dey pami
my eyes on the raba likey sharp pine
So me no getty time to dey cajole oo
Me just dey look you from a distance
look you from afarrr
Just Dey hope one day that you’ll be mine
Like as you Dey move,girl aswear you dey my mind
Just Dey looku looku the way you rediyen rediyen ehn
I grab your thigh
You grab my tie
Liking your vibe
Girl will you be my wife
1245
Me no fit lie
Cannot deny
You be my type
I like your whine
I wan cosign