Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2024

Lyrics

…WISE UP


My brother wise up

Kilofeshele to ban dull up

Nobody no dey wey never fuck up

So e no better if you dey stagnant

I prefer quality over quantity

Cos,dem no go teach you koto wise up

Won ma fi e pa ah


We gather know say this hustle hard

Normally,

No mean sey make we give up

()Hmmm

Baba na you I dey pray to

On my knees

I wan stack up this figures

(Backup)Uh uhn

Still dey wait for my turn oo

My padi

Gimme chance make I see front

And,no be by who hustle pass

Shey you see

All fingers are not equal


My brother wise up

Kilofeshele to ban dull up

Nobody no dey wey never fuck up

So e no better if you dey stagnant

I prefer quality over quantity

Cos,dem no go teach you koto wise up

Toba tifie pa ah


We gather know say this hustle hard

To Dey popular

You gats buckle hard

()Hmm

On a low cos I be commoner

But no go cross my path

Nobody forefather

So I call in Consultant

OluwaComforter

Nobody Non other

So I call my consultant

Oluwacomforter

Nobody non other


My brother wise up

Kilofeshele to ban dull up

Nobody no dey wey never fuck up

So e no better if you dey stagnant

I prefer quality over quantity

Cos,dem no go teach you koto wise up

Won ma fi e pa ah


My brother wise up

Kilofeshele


e no dey my dictionary if we relent

Wetin we go gain?

We know if we work money go come

we no strive hard?

Na why for life we dey get goal

we gat to push am

Make we no lose focus

Winnings no far again

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status