Awilo Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
I remember back in the day
I remember mama used to call her son
Baby, come let's fast and pray
Cause the devil is watching his prey
He is looking for ways to cancel my way
I no go gree, so I call Baba Jay (call Baba Jay)
Colo mad and you know say e mad
If you carry am, no complain say you craze
That's why I walk in the…walk in the room like that
Bumping my head to the beat like that
Gbomo meji ti di big throwback
Gbomo mẹta is the new comeback
Oya bo kini yen kalọ shey tata
Shemo jomo to wor pampers
Shemo jomo to je krackers
Awilo, baby go lokomba
Yeah, me I know what I am
I know who I be
Ask who I am
They know who I be
Why you calling my phone
I no dey active
She giving me head
Like I hold her captive
Send the location
No dey @ me
If you got a problem with me
If they want a problem with me
If they want a problem
I say no problem
Anytime we come
We come with the big stepper
We come with the big ledger
Wey the money wey you owe me brother
I no wan story
Abeg bobo quick send am
I'm the king and the king maker
Anybody try me
I go send am to God
I go send am to the maker
Shey you dey whine ni
Tailor no be shoemaker
That's why I walk in the…walk in the room like that
Bumping my head to the beat like that
Gbomo meji ti di big throwback
Gbomo mẹta is the new comeback
Oya bo kini yen kalọ shey tata
Shemo jomo to wor pampers
Shemo jomo to je krackers
Awilo, baby go lokomba
Walk in the, walk in the room like that (like that, like that)
Bumping my head to the beat like that (to the beat like that)
Oya bo kini yen kalo shey tata (Kalo Shey tata)
Shey mo jomo to wor pampers
Awilo, baby go lokomba
Awilo, baby go lokomba