OH LORD Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Oh Lord shower me your Blessings
E don tey wey me dey beg you
Akobi ni mi dakun ma fi mi she'sin
Aburo yapa Leyin to por
Igbawo loma de kowa so d'opo
E don tey Oh God wey me dey ask you for favour
E dey pain me if Dem ask me wey I no fit render
If Dem call me stinginess I go surrender
There's no Brother to rest on Shoulder
When I go blow shey tomorrow or later
Yah Allah, Yah Robil
I know I'm a singer
At the same time I'm a sinner
But don't use that sin to kill my talent
Baba ma pa mi lenu mo don't keep me silent
I dey on my own I no dey on v!olent
But to ba di yawa I go dey retirement (hmmm, hmm)
(Omo oba to ba tétè blow ó mà dun wa gàán ooo)
(Omo oba tétè blow ooo )
I know I go blow
I know I go blow
I know I go blow ooh
But the time and the date
The time and the date
Me I never know ooh
Baba gba mi l'owo aronipin
Tor ti romi pin
Woni mio le ni larin mo
Jo ti won lo pin
Oh Lord shower me your Blessings (Shower me your Blessings)
E don tey wey me dey beg you (Ahhn Wey me dey beg you)
Akobi ni mi dakun ma fi mi she'sin (Ma fi mi she'sin)
Aburo yapa Leyin to por
Igbawo loma de kowa so d'opo
E don tey Oh God wey me dey ask you for favour (For your Favour)
E dey pain me if Dem ask me wey I no fit render (Wey i no fit render)
If Dem call me stinginess I go surrender (I go surrender)
There's no Brother to rest on Shoulder (Rest On Shoulder)
When I go blow shey tomorrow or later (Tomorrow or later)
(I know I go blow)
(I know I go blow)
(I know I go blow ooh)
(But the time and the date)
(The time and the date)
(Me I never know ooh)
(Baba gba mi l'owo aronipin)
(Tor ti romi pin )