ALHAMDULILLAH (feat. Zinoleesky) Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Alhamdulilah for the past
Bismillah for the recent
Thank God I survived from the past
But still facing some consequences
If to say hustle dey kill man
Yeah I for don die weakness
Since my papa die nobody dey
Mama wey dey there gallant
But owo Toni ogara
Baba shower your blessings dada
Baba shower your blessings dada
Baba shower your blessings dada
Some people promise us say we go dey there
If you need help call on me
Shey family Wey no get love yi
Maybe na why we dey die Young Ni
They no even care whether you get money
Ah
Moru poun poun orimi tife ya
Them no even ask ise wo lofe ko?
Person Wey want help later kick bucket
Where the hope dey now make I know ganself
For now I be self-made on myself
Yeyyy
omo oromi don't think it
if them no help you
Dem no help Ni
odẹ ni bo ṣe jẹ sí yi
Hustle Ni make you get money
malo fara Wé àwọn Gen Z
oba Ni koyi bajẹ
eba timo je lana
ko yí digest
all man for himself Ni
if you see Garri make you soak it
mabinu omo iyami
(omo oromi don't think it
if them no help you
Dem no help Ni
odẹ ni bo ṣe jẹ sí yi
Hustle Ni make you get money
malo fara Wé àwọn Gen Z
oba Ni koyi bajẹ
eba timo je lana
ko yí digest
all man for himself Ni
if you see Garri make you soak it
mabinu omo iyami )
Alhamdulilah for the past
Bismillah for the recent
Thank God I survived from the past
But still facing some consequences
If to say hustle dey kill man
Yeah I for don die weakness
Since my papa die nobody dey
Mama wey dey there gallant
But owo Toni ogara
Baba shower your blessings dada
Baba shower your blessings dada
Baba shower your blessings dada
(omo oromi don't think it
if them no help you
Dem no help Ni
odẹ ni bo ṣe jẹ sí yi
Hustle Ni make you get money
malo fara Wé àwọn Gen Z
oba Ni koyi bajẹ
eba timo je lana
ko yí digest
all man for himself Ni
if you see Garri make you soak it
mabinu omo iyami )