Miracle (Remix) ft. Otega Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Omotaleleyi
Omo this life is tempting more and mama keep on telling me son
You don’t need any friends bewarn
Thanking God now we stacking up the ten figures
Hustle wey pay you 10k fit pay you 10 billions
So me I no Dey sober
Even though I get problems I Dey carry for my shoulder
All the pains and the tears I Dey feel I dey hold am
Na if I tell you story you go know say e go far
And dem be saying
Kilode I Dey my nigga
If you yarn me the truth I no go take am bitter
I Dey reason many things how I go make am bigger
But me I don’t know
Why the people hating on me me I don’t know
Eshimari mariwo
Eshima pariwo
Before they come omo me I don go
Omotaleleyi oo
Holy father
Shower your blessings on Me
Cos my families Dey wait for me
You know have gat bills on me
And e no funny at all
Me I get confidence say e go set for me
Baba shower your blessings on me
Cos e no funny at all
E no funny at all
E go happen
E go be like miracle
Baba jowo dakun
Tete jowa shilekun olohun
E go happen
E go be like miracle
Baba jowo dakun
Tete jowa shilekun olohun
Boledogun kodogun
Boledija kodija
Many places wey I go with no visa
Won momileko iyen aromisa
Legbe legbe Legbe legbe yeh
Kemi shati ma gbowo mi sha
Dollar dollar ni mofe fowo mi gba
Omo dem Dey owe me for America
Emi mo koran mo mogbajumo
When I don know say hustle wey give me 2k
Fit to give me 10 billion
Emi mo koran mo
Mogbajumo
When I don know say hustle wey pay me 2k fit to give me 2 million dollars
E go happen
E go be like miracle
Baba jowo dakun
Tete jowa shilekun olohun
E go happen
E go be like miracle
Baba jowo dakun
Tete jowa shilekun olohun