Omotaleleyi Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Nu !!
Everyday have been grinding real bad Olohun
So many times Omo me I feel sad o
Emi Omo iya teacher tonbu nigba kanri
All for the big bag they suddenly switch sides on me
But I don’t wanna look back for real
Cos am a champion
I don know from small Olohun
Iwo lama sato na you we go call gbatioba tewa Lorun so mi o for
I still Dey on God
I no fit check time with another man clock
Everyday papa Dey pray for his son
Woni omomi teti kegbo
I know say I go shine when it’s my time
Me wey I don see the star signs
That time ,wey I don Dey live the star life
Kintowo limelight
Bro wa no Dey whine Vibez
Now they want to connect
And for instagram if I post them go like them go comment
Know say I be Godsent o
OGO Ip tide etete ya kole
Etete ya kole
Thema tell me life na once Shey you get that
And in my feelings I put myself all together
Me I know say to get this money e go first hard
But when e sup them go think say you get jazz oo
They fit to say na borrow pose
Shebi na wetin I wan make you see I go post
Sometimes I Dey go private I Dey ghost
E Dey sup cos hard times come and they go
But there is no difference
I text them when I need help
Them no Dey when I need them
Shebi won fimisile
But I no fit stop until I reach there
And all thanks to the biggest
One love to the real friends ehn
And the melanin sef
Fuck all the promises
All the loving shit
Guess it wasnt real
But am overcoming this
Only God did it
Left me reminiscing
Now it’s all becoming history
But am overcoming this
This o eiii yeah
OmoTaleleyi ooo
OMOIYABEJI tide de de