Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Everyday of my life I be writing history

And e get many things wey dem yarn about me

And me I don't care about things dem thinking

Dem dey feel my vibe chop am like palliative


Some of my boys don blow

some dey wait some don go

You already know

Boys still dey battle Popo

I be that boy wey dem call Olodo

Now dem dey feel the boy


Now I feel good no stress

I'm grateful I feel blessed

I keep moving until the end

And I move on with no regrets


Ready to clear you how e be from the ghetto wey me from

5 days with a hunter, who got a shot gun

In the same chlothe, and I never wish a brother bad just wanna let you know this how I function

They don't see the struggle

they don't see the pain

Eyes swollen can't sleep

And now I don't feel the same

I'm on my grind

I'm hustling to get a name

If I no get the raba na me get the blame


11 12 I got the keys to the party

Iyen bi moshe waye

Alima wami wale lanó

Oni kajo trabaye

Emi timo look up to Yahweh


Everyday of my life I be writing history

And e get many things wey dem yarn about me

And me I don't care about things dem thinking

Dem dey feel my vibe chop am like palliative


Some of my boys don blow

some dey wait some don go

You already know

Boys still dey battle Popo

I be that boy wey dem call Olodo

Now dem dey feel the boy


Now I feel good no stress

I'm grateful I feel blessed

I keep moving until the end

And I move on with no regrets

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status