![Enter ft. Tiphe & Perlz](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/14/6cdd5def5f5a4541a2d750dc9e0bf079_464_464.jpg)
Enter ft. Tiphe & Perlz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Na we dey
Na we dey
Na we dey there yeah
Gbedu gats drop
We no dey slow down here
Oroma pass me your cigarettes damn
I don dey colobi casted yeah
Oh na na
Me I no dey catch feelings
Me I just dey catch cruise
Ara nkan mi ni moshe sanju koko
My shatta bandle fit to buy you
You know
Won fe ri
Won fe mu
I no dey devilish I no holy yeah
Won fe ri ah
Won femu
I no dey devilish I no holy
Make the gbedu just Dey enter
Iseballa don dey call line
I no fit to back up walai
Oh walai oh walai
Have been on the grind for a long time
You no fit to tell me say me i no try
E be where the money dey
I enter
Oh enter owo shaka
I be the hope for my hood like
I no fit chenk dem enter
Carry bazuka I dey enter now
Oluwa mi wetin I go render
Puff puff pass
Omo no bad for here
Shebi na fund dem dey for here
Cinorita carry me go
We gather dey for santorino
Won o mo meme
Your body
Carry me go sapele
Tobadale kowajogede
Malo no gere
Babe kun lele
Nobody know as I run my thing
Inspiration from the almighty
Bata yahoo no be subgbegbe
Malo nogere
Baby kunlele
Make the gbedu just Dey enter
Iseballa don dey call line
I no fit to back up walai
Oh walai oh walai
Have been on the grind for a long time
You no fit to tell me say me i no try
E be where the money dey
I enter
Oh enter owo shaka