
Gorimapa szn Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Fast
Cast and bind
Ehhehe
Abeg play dis song for me
God 'eyy
Eyes on ya baka oo
With dey way u dey waka oo
If u give I go naka am oo
Nack it nack am oo
Make I chop make I concur oo
No go do me like jojo
No go dey jorgo oo
Gorimapa no orgor oo
Body curve passi contour oo
No hair for kpomo oo
She say she no dey fall in love oo
Me sef I no dey fall in love oo
No love oo
U go something
Iswr I bet u shawty u go see something
With de way u dey yne am u go see something
And I sure say u dey like e big strong thing
Haa wait
Feel something
I never even enter u de feel something
Dis one na just de tip u never see something
I go make u moan I go make u speak Chong chin
Early mor' Early mor' mor' oo
She de cum oo
Dis yo body go sour oo
Make u come give me some more oo
No be small
Me I no de do sunbo oo
Me I dey on my combo
Make her come oo
Be like say she take colos
If she no getti bum bum make she dey comot
Me I de like biggy bum bum
Gorima gorimapa oo
Oshey papa oo
Oh my girl dis yo baka
Monica gimme some more
No de formbu
No get time on my cana oo
Me I no be any aje
Me I be kpako
Make I go knacki akpako
Me I done nornorti nornor
She sef dun nornor
Make her dance shakiti bobo
She de for my room
Early mor' mor
She de for my room
Early mor' mor
She de for my room
Early mor' mor
She de for my room
Early mor' early mor' mor'