Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2024

Lyrics

Dear life as I deh call you make you deh answer

Ma ka mi lohun ko ma je gbati to ma burst eyes

They say life nah bitch ko wor pata mi o wor boxer

Don't give a fuck gbeyin woke funi dog style

Traveling for success I still deh wait for Gods time

Person weh no wait o tin wa gle pelu burst down

Omo yahoo to n gba wire them no go see ham

But iyi to ba gba $50 nah that day them go burst am

Got a few question sheygo lori e toba paro

The good people weh I know kilode to fi npawon

Eni lori oni cap eni lesę gan lo wheelchair

I won know why I never get is it because I'm gifted

Better days ahead can't stop ringing in my head

Pelu faith oma set my dream is bigger than my bed

My heart so cold I no deh love cause am toxic

Let the poor breath of e no breath make he go thief

Pharaoh let my people go but sapa fe ma mu mi ni hostage

I deh face time zero balance ma tun pon stage

Preach fun awon brethren televising all my pain

I know say e no go tae mo mǒ pe hustle mi ma pay

Ayyy to get rich you get lost men

Ayyy hope say you deh learn life


My heart turn cold like coda

I'm just a lonely soldier

So many things on my shoulder

I just gotta wake up stronger


Omo ope lo ma n yi ewe sinu baaki

Omo oba lo ma n fi ewe sinu bankii

Eni toba sun e ba n ji

Have ghat to get paid for my daddy

Won wa mi ni Miami

I need one Richard milli on my right wrist

Emi ti mo ti sign

Im steady leaning life Kenny blaze wa online

Why the good die young

And the bad ones live long

O da pe emi gan ma lor kala o

Cause iku o ran anybody rara o

As I deh hustle for my bread

My beans deh for fire

All gas no breaks I no fee deh explain taya


My heart turn cold like coda

I'm just a lonely soldier

So many things on my shoulder

I just gotta wake up stronger


Nobody fee dull my spirit tho we deh preach bro everyday we been sinning

All my demons deh my side all my angels deh my side

Them deh preach everyday them be singing

Ayy street so cold prolly coda nah my lean

Nigha turn to snake mi o mogba ti Nigha di Merlin

Nigha tin wa shey magic even friends turn to foes

All the lovers turn to haters men have been on my ten toes

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status