455 Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
[462:35.00]455 - KennyBlaze
...
455 means I'm learning
Kennyblaze wan bi
I thought if i wake up
I will see you sitting next to me
Because of fame you be my gee
But you no dey hear from me
Trynna bring me down why don't
You Try to bring the best in me
So my guy don't you dare tamper with my destiny
This one na testament to 455
Where my brethen
You no for this hustle we keep learning till the dead end
Listen to sermons all my worship kema jebe
Konipeseh moma fun yin praise temaa gbese
Jesus christ is coming no be say he dey ashawo house
Malobesimi hibee longlife stidey rep yellow house
Give your life to Christ if you no wan hear i go carry gun
John 14vs two room still yapa for my father house
To my fans wey dey rep mi momagbe yin debe
All the gees i lost ejebure owoolu gbebe
Lori titi kosi jesu omo wara mashe jeje
Brethren if dem no call you e go better koma debe
Ewo brother peter later pada leyin jesu
Ati bother judas amariwomo leyin jesu
All my gees dn dey blow i tell my self kenny yesu
I no fit Dey post my fails but many times moma kesun
Maybe when the blow come
You go hear my cold voice
Bisshop own church
455 na the Gospel
Awon to jayelana da nisin wontiku sir
How old are you I'm old enough to no say backy nobe rizler
Lately i dey preach life but lowkey i dey face life
Sapa pe mi face time mojagun biti soja
Trips gbemi wonusoma Colorado lori coda
Bi tadamawa mummybsope olowa omomi iggba yola
Mummy don dey old infant daddy my big fan
Bami sneh no give up on me ythat gee na my best man
My girl be like google she fit translate all my lyrics
Me I no say i dey try ile ladiye oti niyiii
Hush loyal eyan manzeee
Maga lotto so di magic
Future pemi daddy
Tinba busy miole pati
ILL community with my brethren we dey learn life
Iwaju loloko yin wami mi lommio ma mo motor tesla
Everytime i run to God weytin make my hustle dull
Which day dem go hear my sound Baba dakun pick my call
I for steal from God and run to devil but camera dey for heaven
Freestyle lati 10 11 tun fa para tinba fe sun
Clap for my nighas i dey clab Shodedigba towo baya
Sit back i dey come with fire bi sango tofeloboya
Dedicated to this music put my sweat and my all in
Grace and mercy nimofe ma lodge anytime tibati horny
Welcome to my new chapter to the top I bring ladder
Sorry welcome to my new chatpter to the top i bring dagger
Sora fun awon truth finder
Wonmo igba to gbe okada
Ti ba kolo blow pada that day you go see parttern
Maybe when the blow come
You go hear my cold voice
Prophet for my own church
455 na the gospel
Awon to jayelana da nibolowa nisin wontiku sir
How old are you I'm old enough to know say backwood no be rizler
Mummy don dey old even daddy my big fan
Bami sneh no give up on me that gee na my best man
My girl be like google she fit translate all my lyrics
Me I no say i dey try ile ladiye oti niyiii
Taiwo tojo mummy lizzy totijaju
Juwon na nigga thank God say i get joy
ILL community with my brethren we dey learn life
Iwaju loloko yin wami mi lommilo ride on pastor motor tesla
This is a Congratulations to all you ILL Memba
Welcome to my new chatpter to the top i bring dagger