
XoXo ft. Olalex Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Hmm hmm hmm
(Lilkidbeatz)
Julie Julie
......
Ab young on the mix
Maka maka wavy and FOS
Fine girl for your dormot
You be Oracle me dey consult
Even though I been through a lot, this kind of body me no fit look make I commot
Onome wan turn man to dundi
Me no really know wetin I see for your body
Or shey nah this your ibadi, man go dey spray like person Wey be Zaddy nooo
Girl then you pretty and you so fine
Me dun dey feel all this your slow whyne
I got nobody but you still mine
Girls figure 8, but she owns 9
Even when she cumin cumin on her body body
She says she wants some more
Even when I'm cumin cumin on her body body baby don’t do some more,Ohoh
I no Dey feel what I feel before
Girl I don’t see what I see before
F*ck with my feeling what you feel
Bae, Wait
Look at my face
See I no dey play
I'll be here for days
Hard guy come dey fall like this
Julie Julie
Don't leave don't leave
Aphrodite gat nothing on yo
See as fine from your head to toe
Forget steeze I no fit compose
I dey fall wall of jericho
I gat you I hope that you know
Go psycho lap your soweto
You're hot you're sexy
Body interests me
Cuteness all over you're driving me crazy
Brand new day I always want a day like this
You're the kinda girl I always want to invest in
Fashion god
Love you nonstop
Love it when you wear that short and that croptop
You gimme Goosebumps
Whenever you call
Carry your cross for you
Luis vuitton on you
Walk you down the aisle
'Cause you gat me high
My temperature rise
Whenever you smile at me
Whenever you winked at me
When you say you love me
E dey sweet me for body
Fine girl for your dormot
You be Oracle me dey consult
Even though I been through a lot, this kind of body me no fit look make I commot
Hmmm hmmm hmm
No oh oh
I no fit look make I commot