My Sweetie Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
My sweetie
I been dey think say Wetin dey under every baby
Na the same until I drive inside your ocean
Omo wetin dey there Under your ocean
Words cannot explain girl you make my heart sway
My sweetie baby Under your ocean

My sweetie baby o my sweetie Alumbo
Weytin you put there o E make me dey jiggy jiggy
My sweetie darling o my sweetie Alumbo
Weytin you do me so E make me dey jiggy jiggy
E make me go loco My sweetie baby o
My sweetie Alumbo
Weytin you do me so E make me go loco
My sweetie baby o
My sweetie Alumbo
Weytin you put there o E make me dey jiggy jiggy
I been dey think say Wetin dey under every baby
Na the same until I drive inside your ocean
Omo wetin dey there Under your ocean
Words cannot explain girl you make my heart sway
My sweetie baby Under your ocean
Words cannot explain girl you make my heart sway
My sweetie baby o my sweetie Alumbo
Weytin you put there o E make me dey jiggy jiggy
My sweetie darling o my sweetie Alumbo
Weytin you do me so E make me dey jiggy jiggy
E make me go loco My sweetie baby o
My sweetie Alumbo
Weytin you do me so
E make me go loco My sweetie baby o
My sweetie Alumbo