Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Omo, this thing wey you carry for back

Dey cause plenty temptation o

This beautiful load wey you carry for back

Dey cause many temptation o


Temptation

Omo This temptation

E dey corrupt my brain o

This temptation

I No fit control my brain o


Plenty things Dey bus my brain o

Many Many Wahala Wey I no fit control o

Plenty things Dey walka for my brain o

Yeah This temptation

E dey corrupt my brain o


Night don fall o

I think say matter don finish

Night don fall o

Wahala E No Dey finish


Is this a dream Or a reality

Wetin my eyes dey see

Am I dreaming Or is reality

Wetin I dey see


Omo This temptation

E dey corrupt my brain o

This temptation

I No fit control my brain o


Plenty things Dey bus my brain o

Many Many Wahala Wey I no fit control o

Plenty things Dey walka for my brain o

Yeah This temptation

E dey corrupt my brain o


Day don break o

As I woke up in the morning

I No believe my eyes o

Wetin happened last evening


I No fit remember o

Too much Shayo, Too much Igbo

Omo, I can't remember o

Which kind wahala be this o


Plenty things Dey bus my brain o

Many Many Wahala Wey I no fit control o

Plenty things Dey walka for my brain o

Yeah This temptation

E dey corrupt my brain o


Omo, this thing wey you carry for back

Dey cause plenty temptation o

This beautiful load wey you carry for back

Dey cause many temptation o

Temptation

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status