Caution Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Aroco 1
You wan go where l go
You wan know wetin I know
Seek caution
You wan hear wetin I hear
You wan learn l wetin learn
Seek caution
It's a serious matter o
It's a serious matter eh
I do my thing my way,
Like Wimoweh,
Like Wimoweh
I like to watch and learn
In many different ways
Make me different In a million ways
If you know you know
If you don't know, you don't know oh oh
It's a serious matter eh eh
You wan go where l go
You wan know wetin I know
Seek caution
You wan hear wetin I hear
You wan learn l wetin learn
Seek caution
It's a serious matter o
It's a serious matter eh
My way nor bi your way
The things I do no bi things wey you dey do
Cos we so peculiar in many ways
Time to get familiar and get to know each other
Need clean hands good heart gotta put God first
Cos E dey do me for body make I open my heart to you
You wan go where l go
You wan know wetin I know
Seek caution
You wan hear wetin I hear
You wan learn l wetin learn
Seek caution
It's a serious matter o
It's a serious matter eh
O my lord o