Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Eh

O'Lord

Lorddsky on the beat

It's Aroco1 again ooo


Nnlai


Yeah!


I go tell dem, I go tell dem

And I go let dem know o

Say dem no fit chop alone

Dem no suppose chop alone

Make you bring d cake make we share am


Mr President, Mr Governor

Sir chairman, e no good iye

My people dey hungry eh

Money no dey for food ee ooo o

Abeg make you bring dat cake

Make you bring dat cake

Dat one in your closet, closet, closet

Make u bring dat caaaake


I go tell dem, (tell dem)

I go tell dem, (tell dem)

And I go let dem know o

Say dem no fit chop alone

Dem no suppose chop alone

Make you bring d cake make we share am


My chapter 1 verse 2

Watch what you bite and chew

I don't mean to bother you, no no

Cos I know I know you gat catch ups to do

I know I know I know


But Your excellency, my brother neva chop o

Dem neva pay him school fees

Dem neva build their own house

Dem neva drive their own car

We no get e good road

NEPA no bring e light o

No good security, security, security, hey


I go tell dem, (tell dem)

I go tell dem, (tell dem)

And I go let dem know o

Say dem no fit chop alone

Dem no suppose chop alone

Make you bring d cake make we share am


🎵


Don't try to tell me that you don't know

Are you gonna tell me that you don't know

Say hunger dey o

Wahala dey o


Make you bring d cake make we share

Make you bring d cake make we share

Make we share d cake o


My people dey hungry ye

Money no dey for food ee ooo o

Abeg make you bring dat cake

Make you bring dat cake

Dat one in your closet, closet, closet

Make you bring dat caaaake


I go tell dem, (tell dem)

I go tell dem, (tell dem)

And I go let dem know o

Say dem no fit chop alone

Dem no suppose chop alone

Make you bring d cake make we share am


If you get, If you get

Make you share am


Eh, Make you share am o

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status