Masun Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Eda mi masun masun masun
No dulling oo
Broda how he go be?
How he dey be? come clean no forming o
They don't even know o o
What we been going thru
We can't even go to skul
My brodas dey left too soon
But miofo miokana
Ma hustle bi eni fagbana
Miofo miokana
Ma hustle bi eni fagbana
They don't even know o o
What we been going thru
We can't even go to skul
My brodas dey left too soon
But miofo miokana
Ma hustle bi eni fagbana
Miofo miokana
Ma hustle bi eni fagbana
Won tun ti gbe tuntun dey ma go fun
Gidi lofe ganbari logbe fun
If you give them the chance
Them go chop u my guy
Jara moshe suffer dey kill
Change am for them wen them tell you to chill
Money money let it turn you to a beast
Nobody really care how we coup in the jungle
Yawa dey gas
Niggas dey rumble
Many many tinx men dey face wey u don't know
Trying to make it with no helper
Ladu gbomi kosi no nepa
If you see boys dey fight
Ole lofe ja
Boys don be men dem craze pon d mind
I dey shey jeje Sugbon toba be
Mio ni loshe
Mio ni lo lebe
I gon get you down nigga show respect
Eda mi masun masun masun
No dulling oo
Broda how he go be?
How he dey be? come clean no forming o
They don't even know o o
What we been going thru
We can't even go to skul
My brodas dey left too soon
But miofo miokana
Ma hustle bi eni fagbana
Miofo miokana
Ma hustle bi eni fagbana
They don't even know o o
What we been going thru
We can't even go to skul
My brodas dey left too soon
But miofo miokana
Ma hustle bi eni fagbana
Miofo miokana
Ma hustle bi eni fagbana
For the ghetto where mi dey
Mama no dey
Papa no dey
Gboju sile ko kawo soke
Tender your goods make yawa no dey
These na tinx I fit do on a normal day
But I stick to me grind
Am giving my best am ready to shine
I too like money
He dey pem my para
Wen the devil in me dey speak pon mi mind
I lit up my J tin gon gon aso