Aje ft. Jojo kuti Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Aje i dey call on you laye
Aje i dey call on you......
I don't want to be that broke boy
Make my guys no dey busy my phone call
Them be like omo ase kilo nin so
Laye mi
AJE
Nishe mi
Aje
Lebi mi ii
Aje i dey call on you laye
Aje i dey call on you......
I don't want to be that broke boy
Make my guys no dey busy my phone call
Them be like omo ase kilo nin so
Verse:
Wetin go kill man
Man never know
So many shit men dey run not to broke
Oluwa give me money kpensh My para
Aye ooooda
Won fe gbe kpanda lemi lowo
But mio gba
Eba sagbeje mowo kaye yi ley da
Wen i wake up in the morning
You go see me go down
Like don't let me down {down down}
As the body dey grind {grind grind}
Make the money dey sound {ton ton}
If i could pull up in lanbo
He dey game
Dem say all the pain go away
On the pay day
Make the money pile make them feel am say me dey game
Am coming from the crash omo iyami kosere
Chorus............................
Verse:
Aje mi o dey call on you laye
Make my blessings no go pass
Make he no go pass my way
I don pray i don fast
I don visit baba and alfa
These life i dey no be by chance
If money drop you no me i go dance
I know fit tell you how the story goes
You know mi life about me paper
I know fit forget where am coming from
And i bin steady on my Grind GRIND!
Wetin man face ha
Fit make a man craze ha
Look in my face ha
You know i no dey play na
No dey complain ha
On my kneels i dey pray na
Lit in my J na
Baba ease all my pain