Levels ft. Bhold Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ibi momade momadebe
Baba ti shey Iyanu wonfe jembe
More wins kama gbese
Ofutufete lori tete
Babagod dey do wonders
Na me give them reminder
Anything wey i do dey remember
Chilling with the big boys
I'm a member
Me i no fall so I calm down
As a sharp guy moya kala
Me i steady chilling with the sapa
And I know one day I go go far
Now we don dey give them levels
Normal levels
Burst their bubbles
Cut their cables causing trouble
Now them don disable
Now we don dey give them levels
Normal levels
Burst their bubbles
Cut their cables causing trouble
Now them don disable
Say now we don Dey give dem levels
I've got the bars make i burst your bubbles
I'm killing all these beats but I ain't causing troubles
Many niggas gon say what they say they gon do what they do
But you know I no Dey fumble
Ahn ahn
So just Dey make we Dey vibe too
As we vibe too you fit Dey make we Dey flex too
Yeah, it's time to flex too
I'll take you while you're fresh too
I'm killing all this beats as he Dey hot no need to impress you
Make i slow down?
Incase you're feeling the beat i need you to fire down
Incase you're feeling the vibe i need you to stand up now
No be first time I'm spitting bars no Dey dull am
Now we don dey give them levels
Normal levels
Burst their bubbles
Cut their cables causing trouble
Now them don disable
Now we don dey give them levels
Normal levels
Burst their bubbles
Cut their cables causing trouble
Now them don disable
Folake so
Kilo fe xup
Bad boy I be giving non stop
Offroad me i no get bustop
I go raw me I no get condom
I'm so cool always on my lane
Can't take my place
You can't change my date
For this game no dey use me play
Save my name I'm here to stay
Now we don dey give them levels
Normal levels
Burst their bubbles
Cut their cables causing trouble
Now them don disable
Now we don dey give them levels
Normal levels
Burst their bubbles
Cut their cables causing trouble
Now them don disable
Now we don dey give them levels
Normal levels
Burst their bubbles
Cut their cable causing trouble
Now them don disable
Now we don dey give them levels
Normal levels
Burst their bubbles
Cut their cables causing trouble
Now them don disable