Understand ft. Santi Romi Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
When you don't wanna see me
You know I'll always be there
I'm badder and your guys can tell
No go whine my Cartel
For your own Interest
You go Price I swear
Last night I was with my girl
They she wine and bend
The way she do the do
Make we do the hmm
I no fit kiss and Tell
They wanna implicate me
Hate me for no fucking reason
Wontunfe Dig Grave me
While I'm still alive
Oluwa lonshomi iiii
They wanna implicate me
Hate me for no fucking reason
Wontunfe Dig Grave me
While I'm still alive
Oluwa lonshomi iiii
Even when dem no wan see win
You know I'll always come first
Even people wey no gree me shine
Now them don Dey feel my essence
Even when dem no wan see win
You know I'll always come first
Even people wey no gree me shine
Now them don Dey feel my essence
Whole lotta pressure on a young nigg
Gets hard, and I look up to Jah
Man just dey grind and jama jama
Ah
It cost a lot just to be a man
As times dey pass I dey understand
Nobody send, if you no get bar, dem go look and pass, Your crush go turn you down
Warm person with a cold heart
Give man a plate, dem go want d pot
Lost some friends cos they asked for this or they asked for that and I ain't even gyat it
Quiet guy, just let the music make noises
Why you hate on a nigga doing his shit
You can't beat him, You just have to join him
Even when dem no wan see win
You know I'll always come first
Even people wey no gree me shine
Now them don Dey feel my essence
Even when dem no wan see win
You know I'll always come first
Even people wey no gree me shine
Now them don Dey feel my essence
When I'm silent they say I'm depressed
No be only you dey go through stress
Wetin I fit do who I wan impress
No dey whine yourself
Mind your own business
One minute silence to the girls I've flexed
To the feelings that were so intense
Can Imagine all the happiness
To the times I wept
But it's cool were still here
If e no be love wey dey turn man to mumu
E dey vex me say some girls don dey use juju
Go your best plug no be me go fall for you
But I fit dey service you
But me I no fit to do Transfer
All this small things e dey cause yawa
No go whine me if you no want kasala
Dey with me if you want the raba
No dey check the weather
Make we Dey forever
Even when dem no wan see win
You know I'll always come first
Even people wey no gree me shine
Now them don dey feel my essence
Even when dem no wan see win
You know I'll always come first
Even people wey no gree me shine
Now them don dey feel my essence