
Life Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Yeah yeah
Is your boy Jimba
Oya let's go now
I get the girl wey dey call me baby yo
I get the one wey dey do me wayo
I get the one wey dey high me (high me)
Every time you dey high me like colo(colo)
24/seven I dey grind for life oh
All the people just dey watch me through through
See how we dey hustle for life
We suffer and we take the pain oh
See many people now follow follow
Dem say I just dey blow blow
International boy on grace oh
Money come we go rest oh
Slowly slowly we move to front oh
Them no fit fall us we pray to God ( we pray to God)
Finally everyday me I stay on God ( I stay on God)
International guy them say I dey on top
Slowly slowly we move to front oh
Them no fit fall us we pray to God ( we pray to God)
Finally everyday me I stay on God ( I stay on God)
International guy them say I dey on top
Eledumare Eledumare
You dey blessed me you dey blessed me
Now everyday me I'm happy
Forever na only you dey blessed me oh
I dey struggle I dey hustle
Everday I'm making more money I'm happy
I see mama resting and she prayed for more Blessings for the king of loving
Slowly slowly we move to front oh
Them no fit fall us we pray to God ( we pray to God)
Finally everyday me I stay on God ( I stay on God)
International gu them say I dey on top
Slowly slowly we move to front oh
Them no fit fall us we pray to God ( we pray to God)
Finally everyday me I stay on God ( I stay on God)
International guy them say I dey on top
I get the girl wey dey call me baby yo
I get the one wey dey do me wayo
I get one wey dey high me (high me)
Every time you dey high me like colo (colo)