Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2024

Lyrics

Intro - Usmanial Vibez

...

like play like play another year Dan dy come and I never buy Benz

but base on believe o ma set

no vex say I no dy dress like you

pikin wey no get helper suppose get sense

i go run am e go work and if e no work I go run am again

nah why I be man

in the book of brotherhood

it's either you win or you lose

don't tell anyone your success story

if you no get evidence

people don't care if you are happy they just wanna have their own way with you

if you dy find money no forget to dy find peace

fagbo maa fa wahala

and if nah wahala you want kosi wahala

having a problem is not a problem

but not solving it is a big problem

everything on God but make una no kill God oo

if you are still alive today give thanks to God no be by your power bro

if you never get paid today that one no mean say make you give up plenty good things go still happen

nah big bag I dy chase but if I see small one I go take

stop calling your busy friend fake

we are not at 16 anymore

people are always willing to take

no be only woman go whine you

landlord go whine you

if you go broke family go blame you

if you no guide all your nigga go shenk you

press your phone money dy there

nah you no hustle hard my brr

no dy check person iphone camera

you fit dy use xr mk dey guide pass you

account balance wey dy make you dy gazz person dy spend am for hospital

and he still later die

bro Sha be calming down Mr Pablo

smoke and chop hustle nobody go check on you

if you no get money

you fit dy see me make i no see you

that one no be shenking nah sapa cause am my brr no vex

person wey cry today fit later smile tomorrow

my brother no panic

if you dy progress today all your nigga no go dy happy wit you

but bro use your senses make dem no kill you

person wey no get helper suppose get sense

my bro use your head

den go shenk you if den get money

but if you get money den go stay with you

what a world we are living in young people are dieing

with all the struggle and success everybody go still die

God why?

but God dy for everybody my bro keep pushing it

e go sup one day

ajeh se vibe family up up way kosegele

one love my brr

otilor beyen

bøî LøÑêR

Mor

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status