Way Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Way - Usmanial Vibez
...
Imọlẹ go and face your music, face your music very well
Ma l'obirin, alakoba lobirin
I'm telling you the truth, incase you don't know
Y'all gonna spoil your life
I love you, I love you Imọlẹ, I love you
No worry, I love you, e get why, e get why I love you
That you music e dey brust my head sometimes
Omo ògo, Imọlẹ
(Sholex the gifted one)
Because you don dey hot pass your friend now, you kan dey shenk am
No be say you sabi pass am, ore ọfẹ lórí gba
Face your problem stop envying another man progress
Don't be surprise if you see me with a Benz (if you see me with a Benz)
Imagination wan kill all nigga's and nigga's no wan die young
Tomorrow no sure for anybody, do anything to survive
No be say grace no dey work but o ma ń pe lójú àwọn niggas
If some niggas know say them go later die them go don do many things
E hard normal normal but na you go face am
Na woman make you dey chase oh drop wellsfargo abii chase bank
Ti sapa ba hold ẹ, ọmọ woman go chase back
Even pastor wey dey preach for you sebi na their own worst pass
Tó bá jẹ asejẹ ni, kò jẹ
Tó bá jẹ oṣolẹ ní, k'owẹ
Heaven no sure for anybody, do anything to survive
Imagination wan kill many nigga's and niggas no wan die young
No be say grace no dey work but grace má ń pe lójú àwọn niggas
No be all friends you go tell your secret, no be every toto you go fuck
You can never see me smiling with a love, only money make me smile
Thug don't love, I can only fake a love with you
Ṣ'o ni Facebook ti mo le bomb, abi oni Instagram tí mo le chop
Mark disable my account for many reasons
No dey tell me make I send aza, ma fun e leshe Lorun wa Ja'n
Loru loru mo ma fii bomb to ba dii 4:30 ni ma sleep
Even my ex go later regret Pé ọmọpẹ ti pada ni doings
A lot of bills on my head sometimes omope o ki wa happy
To bá ni ID, me ko drop ẹ, local bank I'm active
verse
Update wa na you no ask ma ko ma send aza
Na broke we broke, we no dey beg any body
If God is God I'm not loosing but na you no go panic
No bomb again fine boy, na woman make you dey chase
Small pikin dey fall in love, na money me I dey chase
Leave woman for who dey hot, sebi you know say thug no dey love
Boys go still smile again
Everything go set back
Keep pushing no panic, ọmọ ìyá mí, e go be
E go be, e go be, e go be
Imọlẹ go and face your music, face your music very well
Ma l'obirin, alakoba lobirin
I'm telling you the truth, incase you don't know
Y'all gonna spoil your life
I love you, I love you Imọlẹ, I love you
No worry, I love you, e get why, e get why I love you
That you music e dey brust my head sometimes
Omo ògo, Imọlẹ
(Sholex the gifted one)