![4:30](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/26/467e16c5cf7b45c2a5cdb2c2e1cbe32fH3000W3000_464_464.jpg)
4:30 Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Hmm
Na me be the ghetto Hope oo
Na me be the ghetto Hope oo
Eeeeh
Eeeh
Four thirty ti Lu
Ope ni fun oluwa
Ti ko je kin sonu
I carry my lappy
Make I hustle
I no get family for Yankee
But I gat believe oo
I gat my eyes on Da doe
Eeeh
I can't slack ooh
Four thirty ti Lu e don nack oo
Put it on my cashapp
No tell me say info lock oo
This year na my year
Bobo I don try oo
Twenty four ID me Bobo na blank oo
Life don show me pepper
Mi o ni re Pete
Blessings is coming way
Opor repe te
Wetin my eye don see
Omo I no fit tell
And I don buckle up my shoes
I don't even know my size
Make my blessings no go seize
Na person wey get shoe go Dey reason size