Stoner Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2021
Lyrics
Ooh nha nha nha nha! (They called me Nhanha boy)
Them beat me , them say make I no cry
Mama said make I wait for my own time!
I just wanna get my pay every day!
Ile aye akamara, awon oloju camera
They wan turn me to bad Nigga
Them say every hustler geti pay day!
But some nigga never got a pay!
Hustle every night and day
Praying to baba god ko gbe mi dide
Because mo ti sani le , as Omo sere ko de
Im a stoner ! Say (aaah! ). Amma hustler (aaah)
Amajowon lo ju oo ! Lodun yi ama jo won lo ju. Aaah!
Mother fucker
Fine fine girl lo man fall fun wa
Gbogbo won nha fe mo le wa
Won fe ka jo ma kuru maga
Make we dey enter each other!
Tin ba lowo ma gbe le pa, but I Dey fear brother sapa, say ! I Dey fear sapa
(Eeeheeh)
Im a stoner ! Say (aaah! ). Amma hustler (aaah)
Amajowon lo ju oo ! Lodun yi ama jo won lo ju. Aaah!
I for don pull up o, but nha god Dey run ham oo
No love in my city, no love In the ghetto
Wanna gat my pay,as omo ologo
We go school, we no enter class oo
Say be mi ni mo ko payday
I wanna go faraway
Grinding every night and Day
Just for me to know my way
Me I don tey, I don tey for this game no be today
As Omo sereko de!