Sha Guide (2.0) ft. Attitude Rap Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
If I say I dey lowkey na sapa mio guide ni
Even your real niggas go show you pattern so find money
Toba ti guide shenking dey
Broke man no dey get babe
If you no get money na yawa bro
Na you go get the blame
Iwo sha guide
Woman no get wahala na you no get money
Sha guide
You want expensive life o fe lo santori
Sha guide
Me sef no dey like myself if I no get money
Sha guide
Woman no get wahala na you no get money
Broke boy wey dey love na wahala he dey find
Oju e ma Bo
If you talk say you love dem dem go think say na lie
Tori o kin Tewo
Modina fimile Tori mo broke
sapa lo shey mi bai no mio jonz
Adura longba agbara ko
Watin I want maba baba so
Sometimes food no dey give man joy but man gats chop
Tio ba yowo keep your advice joor
If I hear gran gran I dey get goosebumps normally puna sweet and I know but only thing wey dey give man joy na credit alert
After credit alert
Na still credit alert so keep your advice
If no be credit alert
If I say I dey lowkey na sapa mio guide ni
Even your real niggas go show you pattern so find money
Toba ti guide shenking dey
Broke man no dey get babe
If you no get money na yawa bro
Na you go get the blame
Iwo sha guide
Woman no get wahala na you no get money
Sha guide
You want expensive life o fe lo santori
Sha guide
Me sef no dey like myself if I no get money
Sha guide
Woman no get wahala na you no get money
The world is going astray
See everyone is running thier race
Everyone's taking ewe
Who's gon heal my pain
I'm sorry to niggas that failed
No one's gon give but take
So kori ma pe
Bammi so fun boboyen toko lon lale gawu gawu say na money be boss
See weitin money dey cus
Benita sofun mi pe kinlor bori mi fuck
Lomo timo de ti trust
Benita gba mi bi golf
Mode ti lor love
She say love is not enough
Benita wan go the top
Ofe wor Dior
Buh na garri I Dey give Benita
Benita say she wan chop pizza
Oloun felor santorini Christmas
3 camera mode lo xr
Benita wan dey do competition
Pelu awon omo toti fi obo jona
Benita tell me say make I move on
Ooh Fuck Benita ti shey hookup
So then I tell all my brothers to put in their best shomo pe owo lofin shey aye
Sheybi tiba tigba ile
All this ladies for my WhatsApp mafe wami wale
Benita Buh wen I get I Dey give
Now wey e red O japa you be thief
Benita why you con do me like this
Tori mio guide you con turn to a snitch
Chai bobo sha guide
Women no get wahala sha guide
I no like myself Lia Lia
Tiba wani sapa
So I gaz guide